Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)

PESIN (Lyrics) by Dremo Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule

Dremo, a popular artist and composer from Nigeria, has returned with a new dazzling single titled “PESIN.”

Additionally, Jerry Shaffer, the world-renowned Hennessy hypeman, and DJ Yk Mule, the exceptionally talented Nigerian disc jockey, were the musical talents he sought.

This original big hit should be on repeat for any music lover.

Dremo – PESIN Ft. Jerry Shaffer & DJ YK Mule (Lyrics)

Eba wa’mo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shey you dey hear)
Mo need omo to le shedibalabala
Eba wa’mo to le shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba
Shedibalabala
Shedibolobolo
Shedifalafolo
Shedi gbangba

I never see nobody wey dey ball pass us
Inside club e don dey turn versus
When the bottles dey come na there you go find us (find us)
Fine girls, na hin dey beside us
Anu, Dami, Ogechi, Doyin
Azul, Casami, 42 izz going (shey you dey hear)
When I’m drunk I like to dey catch fun
I’m handsome I want a five-some

Help me tell person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
Tell person (person) (person)
To tell person
Nah enjoyment I like
I no kill person (person) (person)
I no kill person (person) (person)
Help me tell person (person) (person)
To tell person
Say nah woman I like I no kill person

Eba wa’mo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Mo need omo to le shedibalabala (shedibalabala)
Eba wa’mo to le shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)
Shedibalabala
Shedibolobolo (shedibalabala)
Shedifalafolo
Shedi gbangba (shedibalabala)

Omo yi fun fact
I can’t front I love back
She dey another table but I want her contact
Oneil I don shaq
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery
Mo ti moti yo (mo ti moti yo)
Leg is shaking
Philomina banana come and take it
Follow me na
She cum all over my bedsheet
If she need bread I’m the bakery

 

Do you find Xclusiveplay useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *